Wanlov the Kubolor – Dis Be Ghana 

 

Wanlov the Kubolor – Dis Be Ghana [Download] 

diɛ yɛ pɛ sɛ wo bɛ yɛ a ni

copy n paste

diɛ yɛ pɛ sɛ wo bɛ yɛ a ni

copy n paste

diɛ yɛ pɛ sɛ wo bɛ yɛ a ni

copy n paste

diɛ yɛ pɛ sɛ wo bɛ yɛ a ni

we talk dis tins ah

nobro wan listen

now donald glover

n falz talk d same tin

u say mek we copy

e go make tins better

stop being unique

just be a fotocopier

we talk dis tins ah

nobro wan listen

now donald glover

n falz talk d same tin

u say mek we copy

e go make tins better

stop being unique

just be a fotocopier

this b ghana

dat was a gun

shot in nigeria

wana time dey come

armrobbers start gather vim

dey den the koti make one

everytin here go kill u

if u hear korle bu run

mps dey giv formula

the youth dey giv formula

what be the difference?

the two all be sakawa

preachers n the bible

pharmacys n tramadol

wot b the difference?

both b better paracetamol

murder is a sin

we say say gay is a sin

but we wan murder gays

fuck outta here amoaning

if u rich u get fans

if u poor no get chance

if u die we go dance

taxi be ambulance

useless id card

wan take chop wana moni

we go do u juju

mek u find am funny

medical center

turn am into museum

like u take fix the roads

we go hav Ebony

dis b ghana

dat was madina

atomic explosion

jesus is a winner

we blame kebab seller

but allow mek e sell am

u buy as u smell am

b tree like we fell am

here we dey hear scent

no dey adhere to sense

kubolor wot of da video?

mek Mutombo shoot am

…who go pay am?

oh do mek we tweet am

ghana jollof

meat pie n malt

its not our fault

hey summersault

am a boss

sounds like balls

oh nyantakyi

Anas show u red card

but mek u no worry

woyome seff we forget am

oooooo

h a p p y shame

bɛ right now u satty

u want video

giv me moni

lets stop raping

no b funny

men are trash

its very scary

stop the mining

& the driling

sack yankee army

useless id card

wan take chop wana moni

we go do u juju

mek u find am funny

medical center

turn am into museum

like u take fix the roads

we go hav Ebony